
Pidgin Parlour Crypto Podcast
Wetin una suppose sabi ontop Bybit $1.4billion hack.
<p>Many yawa gas for di month of February for dis crypto space and one of dem wey touch everybody na say dem hack the 3rd largest cex of $1.4billion.</p><p>Chaiii, dat one reach everybody. </p><p>If dis matter reach una...


























