
Loading…

Loading…

Hosted by Unknown Host · 🇺🇸 US · EN-NG · 319 episodes
Established thought leaders with verified media credentials.
AWR Pidgin English
Unknown Host hosts AWR- Voice wen dey ginger Hope, a religion show with 319 episodes published.


Woman wen get watin e dey do, wen sabi tork and wen dey manage hinsef well na woman wen pipo go take beta eye look. Today message of Hope say de Holy Spirit dey mark God pikin dem so dat wen Jesus come, na de pipo wen ge

Today lesin na say make wife dem sorport deir husband for de work wen dem dey do so dat dem go do de work well. De message of Hope say de numba five work wen Holy Spirit dey do na to fill us with hin pawa so dat we go bi

De kain tin wen go happun for pesin bodi wen e get kansa and how we go take manage naim bi today mata. Today message of Hope say anoda work wen de Holy Spirit dey do bi say e dey epp us pray de praya wen God go ansa shap

Peer presshure na de pawa wen one pikin get to take make anoda pikin forlow am do watin e dey do. Beta one and bad one dey for dis mata. Today message of Hope say de numba tiree work wen de Holy Spirit dey do bi say e de

Eni husband and wife wen want trust for deir marrage must sabi tork to itsh odar make sekrit no dey dey marrage. Today message of Hope say de sekond work wen de Holy Spirit dey do bi say e dey epp us commot sin for hawa

Hawa today praise song for pigin na Fada, we praise you and de sekond song say we go make am bikos God dey hawa side. Today message of Hope say de pipo wen de Holy Spirit dey lead, na dem bi God pikin tru-tru.

Woman wen know and like hinsef and wen ey do watin good for hin bodi na woman wen bi beta woman for komunity. Today message of Hope say de Holy Spirit de epp pesin know Jesus and watin Jesus do wen make us dey fit pray a

Make wife dem no join deir husband for bad tin naim bi anoda lesin wen we learn for Adam and Eve stori today. De message of Hope say na de Holy Spirit dey fit make us resembo Jesus wen we go take dey do beta tin wen God

Some odar tin wen fit make pesin get bress kansa and some sign wen go dey de bodi naim bi today tork. De message of Hope dey tell us de tiree beta work wen de Holy Spirit dey do for hawa life wen we let am enta hawa life

De tin wen fit make pikin dey carri tork and no dey respet odar pipo naim bi today mata, Today message of Hope say de Holy Spirit na de Spirit of Truth, e no dey tork lie and eni pesin wen get Holy Spirit no go dey lie.

Trust no just dey happun, e dey take time to build am and na as pesin dey do watin e tork naim dem dey take trust am. Today message of Hope say de Holy Spirit na anoda epper wen God send come after Jesus go so dat e go e

Today praya na for all hawa farma dem make God for let deir farm grow well so dat food go dey kontree. De message of Hope dey tell us say de Holy Spirit no bi breeze but na pesinality like God and Jesus

Today fess song na make Jesus give us hin kain hat and de sekond song say make we pursue God kindom fess. De message of Hope say to maintain hawa pawa we must kontinue to pray, read hawa bybbo, do watin God tork and tell

God want make we bi like salt for hawa life so dat we go make pipo like beta with hawa karacta and evrytin wen we get Today message of Hope dey tell us as we go take forlow God waka afta we don give Jesus hawa life and w

Today lesin we we take from Adam and Eve na say make husband dey cova and protect hin wife wen wahala dey. De message of Hope say God pawa go dey hawa life if we dey do good good tin like Jesus Christ do wen e come dis w

De kain pipo wen fit get bress kansa and de kain test wen pesin fit do make e for kwik know if kansa enta hin bodi nain bi today mata. Today message of Hope say de numba four tin we must do to take get God pawa for hawa

Wen pikin and even old pipo no get respet, wen dem dey tork enihow na rudeness and nain bi today mata. Today message of Hope say wen we praise God, God go give us pawa like Paul and Silas praise God for prison and de pri

Trust, wen bi de strong mind wen pipo dey get for itsh odar na sometin wen sorpose dey for marrage and de way we go take get am naim bi today mata. Today message of Hope say de sekond tin we must get to take get God kain

Today praya na for pipo wen dey sick differen kain sikness make God torsh dem make dem well. De message of Hope say pesin wen wan get de pawa wen God dey give must bi pesin wen know God word and e dey do watin God tork.
Sponsor detection runs nightly. Check back soon.
No public pitch examples yet for this show.
Generate your own personalised pitchShows with the most semantically similar episode content. Pitch one, pitch all; producers cluster.












AWR- Voice wen dey ginger Hope has a verified contact on file. Create a free PitchCentric account to access it and generate a personalised pitch in seconds. Research at least 3 recent episodes first and lead with a specific angle that serves their religion audience.
AWR- Voice wen dey ginger Hope is hosted by Unknown Host. The show is categorised under religion (spirituality) and has published 319 episodes.
AWR- Voice wen dey ginger Hope has published 319 episodes.
AWR- Voice wen dey ginger Hope regularly covers religion, spirituality, christianity. It sits in the religion category, with a spirituality focus.
AWR- Voice wen dey ginger Hope is accessible for guests with genuine religion expertise. A personalised, episode-aware pitch will still outperform a generic one every time.
AWR- Voice wen dey ginger Hope hasn't explicitly signalled guest openness in recent episodes. That doesn't rule out pitching. your hook just needs to be especially compelling and relevant to their recent content.
Episodes of AWR- Voice wen dey ginger Hope average 29 minutes. a focused format where a clear narrative arc and tight preparation matter most.
Our data rates AWR- Voice wen dey ginger Hope's guest bar at 80/100 (Premium tier). Established thought leaders with verified media credentials. Sign in to PitchCentric to see how your own Pod Score compares against this show.
Methodology. Booking Probability™ blends Listen Score, 30-day Virality, open-to-guests detection, and Apple ratings. Data refreshed every 60 minutes. Listen Score and Booking Probability are calculated by PitchCentric. Last enriched 6 days ago.